Skip to content

Commit 2f4ae29

Browse files
committed
Nigerian Pidgin import Feb 20 (Essentials)
1 parent 95eb1d7 commit 2f4ae29

File tree

5 files changed

+93
-19
lines changed

5 files changed

+93
-19
lines changed

src/intl/pcm/page-gas.json

Lines changed: 64 additions & 0 deletions
Original file line numberDiff line numberDiff line change
@@ -0,0 +1,64 @@
1+
{
2+
"page-gas-meta-title": "Gas fees on Ethereum: how dem dey wok?",
3+
"page-gas-meta-description": "Make yu learn about gas on Ethereum: how dem dey wok and how to pay less for gas fees",
4+
"page-gas-hero-title": "Gas fee",
5+
"page-gas-hero-header": "Netwok fee",
6+
"page-gas-hero-button-1-content": "Wetin bi gas?",
7+
"page-gas-hero-subtitle-1": "Netwok fees on Ethereum na im dem dey koll gas.",
8+
"page-gas-hero-subtitle-2": "Gas na di fuel wey dey make Ethereum wok.",
9+
"page-gas-summary-title": "Summary",
10+
"page-gas-summary-item-1": "Every transacshon on Ethereum nid one smoll type of payment to process am",
11+
"page-gas-summary-item-2": "Na dis fees dem dey koll 'gas' fee",
12+
"page-gas-summary-item-3": "Gas fees dey shanj base on netwok palava",
13+
"page-gas-what-are-gas-fees-header": "Wetin bi gas fees?",
14+
"page-gas-what-are-gas-fees-text-1": "Make yu tink of Ethereum as one big komputa netwok wia pipol fit dey do tins like send mesaj abi dey run programs. Just like for real world, dis dem wok nid enagi to do dem.",
15+
"page-gas-what-are-gas-fees-text-2": "For Ethereum, ish komputashonal akshon get one set \"gas\" price. Yor gas fees na di total cost for di akshon for yor transakshon. Wen you send one transakshon abi run one smart kontract, yu go pay gas fees to process am.",
16+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-header": "How I go pay smoll gas?",
17+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-text": "As pesin nor fit afoid higher fees for Ethereum sometaims, e get some ways yu fit yus ridus di cost:",
18+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-1-title": "Make yu taim yor transakshons",
19+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-1-description": "Just like pesin wey dey travel off-peak nor get plenti pipol and nor too cost, Ethereum dey generally cheap to wella wen pipol for North America dey sleep.",
20+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-2-title": "Make yu wait for gas to go down",
21+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-2-description": "Gas price dey go upandan for every twelve seconds base on e dey busy rish for Ethereum. Wen gas prices dey high, to dey wait just for few minute bifor makin transakshon fit make yu si big drop in wetin yu pay.",
22+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-3-title": "Make yu yus Layer 2",
23+
"page-gas-how-do-i-pay-less-gas-card-3-description": "Dem build Ethereum ontop Layer-2 chains, e dey give very smoll fees and dey handol more transakshons. Dem be gud shoise to save on fees for transakshons wey nor nid to hapun on di main Ethereum netwok.",
24+
"page-gas-try-layer-2": "Make yu try layer 2",
25+
"page-gas-what-causes-high-gas-fees-header": "Wetin dey kause high gas fees?",
26+
"page-gas-what-causes-high-gas-fees-text-1": "Weneva di kalkulashon (gas) for Ethereum dey pass one kain level, gas fees go start to dey rise. Di more di gas go pass dis level, de faster gas fees dey inkrease.",
27+
"page-gas-what-causes-high-gas-fees-text-2": "Popular dapps abi NFTs fit make fees dey higher, everytaim inkrease for trade on DEXs, abi one kain plenti numba of pipol wey dey yus am for di peak times.",
28+
"page-gas-what-causes-high-gas-fees-text-3": "Pipol wey divelop Ethereum supose take kia to make dia smart contracts wok wella bifor dem bring am komot. If plenti pipol de yus smart contract wey dem nor write wella, im go chop more gas and im fit kause netwok palava kwik-kwik.",
29+
"page-gas-want-to-dive-deeper": "Shey yu want enta wella?",
30+
"page-gas-check-out-the-developer-docs": "Make yu shek di divelopa dokument.",
31+
"page-gas-attack-of-the-cryptokitties-header": "Atak of di Cryptokitties",
32+
"page-gas-attack-of-the-cryptokitties-text": "For november 2017, dem launch di pupola CryptoKitties project. Di kain pipol wey like am make am get plenti netwok palava and make am get high gas fees. Di shalenj wey CryptoKitties kause speed am up to dey find solushon to make Ethereum grow wella.",
33+
"page-gas-why-do-we-need-gas-header": "Why wi nid gas?",
34+
"page-gas-why-do-we-need-gas-text": "Gas na one ogbonge element to dey yus kip Ethereum and dey process transakshons. Gas dey helep for many ways:",
35+
"page-gas-benefits-1-description": "Gas dey kip Ethereum safe as im dey prevent wayo pipol from enterin di netwok wella wit dem korup aktivitis.",
36+
"page-gas-benefits-2-description": "Bikos kalkulashon dey make gas cost plenti, and dey make Ethereum get transakshons wey dey too high, weda by asident abi by wayo, e nor dey enkoraj finanshialy.",
37+
"page-gas-benefits-3-description": "One hard-limit for di amount to dey kalkulate dat fit hapun at any taim dey prevent pipol to dey ova yus Ethereum, as im dey helep to make sure sey pipol fit yus di netwok always.",
38+
"page-gas-how-is-gas-calculated-header": "How dem dey kalkulate gas?",
39+
"page-gas-advanced": "Waya Pass",
40+
"page-gas-how-is-gas-calculated-text-1": "Di total gas fee yu dey pay is made up of few pats:",
41+
"page-gas-how-is-gas-calculated-item-1": "<b>Base fee:</b> one fee set by di netwok wey pipol fit yus pay for transakshon",
42+
"page-gas-how-is-gas-calculated-item-2": "<b>Priority fee:</b> one opshon tip to dey incentiviz node operators to add yor transakshon",
43+
"page-gas-how-is-gas-calculated-item-3": "<b>Units of gas dem don yus<i>*</i>:</b> shey yu rimemba wi tok sey gas reprisent komputashon? Plenti akshons wey hard, like to dey meet wit one smart contract, dey yus more gas pass simpol ones, like to dey send one transakshon.",
44+
"page-gas-how-is-gas-calculated-list-item-1": "<i><span>*</span> Make yu si Figor 1 to si how much gas difrent types of transakshon dey yus</i>",
45+
"page-gas-how-is-gas-calculated-text-2": "Di formula wen kalkulatin one gas fee na units for gas yuse * (base fee + priority fee). All wallets go kalkulate gas yus and show am for inside diret way.",
46+
"page-gas-table-figure": "<i>Figor 1: Gas yus by transakshon type</i>",
47+
"page-gas-table-header-1": "Transakshon type",
48+
"page-gas-table-header-2": "Units of gas yus",
49+
"page-gas-table-item-1-transaction-type": "To dey send ETH",
50+
"page-gas-table-item-2-transaction-type": "To dey send ERC-20 tokens",
51+
"page-gas-table-item-3-transaction-type": "To dey transfer and NFT",
52+
"page-gas-table-item-4-transaction-type": "To dey swap on Uniswap",
53+
"page-gas-faq-header": "Kweshon wey pipol dey ask",
54+
"page-gas-faq-question-1-q": "Who dem pay di gas fee for mai transakshon?",
55+
"page-gas-faq-question-1-a-1": "Di maority na gas fee—di base fee— dey distroy by di protokol (burned). Di priority fee, if dem add am for yor transakshon, dem go give am for de validator wey propose yor transakshon.",
56+
"page-gas-faq-question-1-a-2": "You fit rid detail diskripshon of di process inside <a href=\"/developers/docs/gas/\">di gas divelopa dokument.</a>",
57+
"page-gas-faq-question-2-q": "Shey I supose pay gas in ETH?",
58+
"page-gas-faq-question-2-a-1": "Yes. Yu supose pay all gas fees on Ethereum in di native ETH currency.",
59+
"page-gas-faq-question-2-a-2": "More on ETH",
60+
"page-gas-faq-question-3-q": "Wetin bi gwei?",
61+
"page-gas-faq-question-3-a-1": "For plenti wallets abi gas trackas, yu go si gas price denominated as 'gwei'.",
62+
"page-gas-faq-question-3-a-2": "Gwei na just one smolla unit of ETH, just as pennies bi to dollars, wit di difrens wey bi 1 ETH ekwols 1 billion gwei. Gwei dey yusful wen wi dey tok about amounts of ETH wey smoll wella.",
63+
"page-gas-use-layer-2": "Make yu yus Layer 2"
64+
}

src/intl/pcm/page-get-eth.json

Lines changed: 22 additions & 13 deletions
Original file line numberDiff line numberDiff line change
@@ -9,21 +9,30 @@
99
"page-get-eth-cex-desc": "Ekshanj na biznes wey go alow yu buy crypto wit normal money. Dem get pawa on top any ETH wey yu buy ontil yu send am go yor own wallet.",
1010
"page-get-eth-checkout-dapps-btn": "Shek dem dapps",
1111
"page-get-eth-community-safety": "Komunity posts on sekurity",
12-
"page-get-eth-description": "Gofament of kompany nor dey kontrol Ethereum abi ETH - dem dey desentralize. E mean say ETH's dey open for evryone to yus.",
12+
"page-get-eth-description": "Any singol organizashon nor dey Ethereum - im dey desentralize.",
1313
"page-get-eth-dex": "Desentralize ekshanj (DEXs)",
14-
"page-get-eth-dex-desc": "If yu wont dey kontrol, make yu buy ETH peer to peer. Wit DEX yu fit trade am and yu nor go give any kompany yor money.",
14+
"page-get-eth-dex-desc": "If you wont more control join, buy ETH make yu yus smart kontrats. Wit one DEX yu fit trade digital assets witout givin kontrol of yor money to one sentralize kompany.",
15+
"page-get-eth-peers": "Make yu risiv ETH from una peers",
16+
"page-get-eth-peers-desc": "Wons yu don get one Ethereum akant, all yu nid do na make yu shia yor address to bigin dey send and to dey risiv ETH (and oda tokens) peer-to-peer.",
17+
"page-get-eth-staking": "Staking rewards",
18+
"page-get-eth-staking-desc": "If yu don get som ETH bifor, yu fit dey make more money as yu dey run one validator node join. Dem go pay yu for doing dis verifikashon wok for ETH.",
19+
"page-get-eth-earn": "Mak yu earn ETH",
20+
"page-get-eth-earn-desc": "Yu fit dey earn ETH if yu dey wok for DAOs abi kompany wey dey pay crypto, dey win bounties, dey find software bugs and more join.",
21+
"page-get-eth-daos-link-desc": "Make yu learn about DAOs",
22+
"page-get-eth-cex-link-desc": "See one list for ekshanj",
23+
"page-get-eth-staking-link-desc": "Make yu learn more on how to dey stak",
1524
"page-get-eth-dexs": "Decentralized exchanges (DEXs)",
1625
"page-get-eth-dexs-desc": "Desentralize ekshanj na open market for ETH and oda tokens. Dem dey konet buyers and sellers straight.",
1726
"page-get-eth-dexs-desc-2": "Insted make yu yus anoda pesin to safeguard funds on top yor transakshons, dem dey yus kode. De seller ETH go komot wen de payment don konfam. Na dis kain kode dem dey koll smart kontract.",
18-
"page-get-eth-dexs-desc-3": "E mean say dem nor dey look yor lokashon. If pesin dey sell wetin yu wont buy and dem fit kolet money wey yu fit pay, una go run di transakshon. DEXs fit let yu buy ETH wit oda tokens, Papal abi even if na kash you hold.",
27+
"page-get-eth-dexs-desc-3": "Dis mean sey small geographical blokaj fit dey pass sentralize alternatives. If one person dey sell wetin yu wont and gri for one payment metod yu fit provide, yu fit kontinu.",
1928
"page-get-eth-do-not-copy": "Eksampol: Nor kopy am",
2029
"page-get-eth-exchanges-disclaimer": "Na hand wi take kolet dis info. If yu si say somtin nor koret, let us sabi for",
21-
"page-get-eth-exchanges-empty-state-text": "Enta di kountry wey yu dey stay to si one list of wallets and ekshanjis wey yu fit yus buy ETH",
30+
"page-get-eth-exchanges-empty-state-text": "Enta yor kountry wey yu dey stay to see list of ekshanj wey yu fit yus",
2231
"page-get-eth-exchanges-except": "Eksept",
2332
"page-get-eth-exchanges-header": "Wich kountry you dey stay?",
2433
"page-get-eth-exchanges-header-exchanges": "Eshanjis",
2534
"page-get-eth-exchanges-header-wallets": "Wallets",
26-
"page-get-eth-exchanges-intro": "Ekshanjis and wallets get som place wia dem fit sell crypto.",
35+
"page-get-eth-exchanges-intro": "Ekshanj get some places yu nor fit sell crypto to. Dis na na list wey dey show savis wey dey operate for ish kountry. Endorsement nor dey inside hia - make yu do yor own research!",
2736
"page-get-eth-exchanges-no-exchanges": "Nor vex, wi nor sabi any ekshanjis wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu sabi, make wi sabi",
2837
"page-get-eth-exchanges-no-exchanges-or-wallets": "Nor vex, wi nor sabi any ekshanjis wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu sabi, make wi sabi",
2938
"page-get-eth-exchanges-no-wallets": "Nor vex, wi nor sabi any wallets wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu do, make wi sabi",
@@ -36,30 +45,30 @@
3645
"page-get-eth-hero-image-alt": "Make yu get ETH hero imaj",
3746
"page-get-eth-keep-it-safe": "Make yu kip yor ETH safe",
3847
"page-get-eth-meta-description": "Hau yu fit buy ETH based on wia yu dey live and hau yu go take kip am.",
39-
"page-get-eth-meta-title": "Hau yu fit buy ETH",
48+
"page-get-eth-meta-title": "How yu fit get ETH",
4049
"page-get-eth-need-wallet": "Yu go nid wallet to yus one DEX.",
4150
"page-get-eth-new-to-eth": "Yu dey new to ETH? Here na wetin fit make yu stat.",
4251
"page-get-eth-other-cryptos": "Make yu buy wit oda crypto",
43-
"page-get-eth-protect-eth-desc": "If yu get plan to buy plenty ETH yu go wont kip am for wallet wey yu get kontrol ova, nor bi ekshanj. Bikos hackers dey target ekshanj. If dem enta, yu fit luz yor money. But na only yu get kontrol of yor wallet.",
44-
"page-get-eth-protect-eth-in-wallet": "Protet yor ETH inside wallet",
52+
"page-get-eth-protect-eth-desc": "One of di ogbonge features for Ethereum bi sey yu go dey kontrol yor own asset as yu dey manaj yor own akant. Dis mean sey yu nor nid trust anoda person wit yor asset, and yu dey safe from anoda person wey want do wayo, goin luzin everytin wey yu get. Howeva, im also mean sey na yu dey in sharge for yor own sekurity.",
53+
"page-get-eth-protect-eth-in-wallet": "Make yu kip yor ETH for yor own wallet",
4554
"page-get-eth-search-by-country": "Mak yu search by kountry",
46-
"page-get-eth-security": "But e mean say yu gat take di sekurity of yor money sirios. Wit ETH, yu nor dey trust bank to helep yu look afta yor money, na yorsef yu go trust.",
55+
"page-get-eth-security": "Dis mean sey yu nid to take di sekurity for yor money wella. Wit ETH, yu nor dey trust bank abi kompany to look afta yor assset, na yu dey do dat for yorsef.",
4756
"page-get-eth-smart-contract-link": "More on smart kontracts",
4857
"page-get-eth-swapping": "Swap yor tokens for anoda pesin ETH. And vice versa.",
4958
"page-get-eth-try-dex": "Try one DEX",
5059
"page-get-eth-use-your-eth": "Yus yor ETH",
5160
"page-get-eth-use-your-eth-dapps": "Nau wey yu get some ETH, shek some Ethereum aplikashon (dapps). Dem bi dapps for finans, soshial media, gamin and plenti difren kategoris.",
5261
"page-get-eth-wallet-instructions": "Folow wallet instrushon",
53-
"page-get-eth-wallet-instructions-lost": "If yu luz asess to yor wallet, yu go luz all yor money. Yor wallet supose to give yu instrukshon on hau yu fit take afoid dis. Make sure say yu folow doz instrukshons well -- norbody gor fit helep yu if yu luz asess to yor wallet.",
62+
"page-get-eth-wallet-instructions-lost": "If yu luz kontrol of yor akant, yu go luz yor money. Yor wallet supose tell yu how to dey protect am. Make yu dey folow dem kiafuly - for plenti cases, nor one fit helep yu if yu nor fit enta yor akant.",
5463
"page-get-eth-wallets": "Wallets",
5564
"page-get-eth-wallets-link": "More on wallets",
5665
"page-get-eth-wallets-purchasing": "Some wallet fit alow yu buy crypto wit yor debit/credit kard, even bank transfer abi Apple Pay. Im dipend on wia yu dey live.",
57-
"page-get-eth-warning": "Dis DEXs nor bi for beginnas as yu go nid some ETH to yus dem.",
66+
"page-get-eth-warning": "Dis dem DEXs nor dey for biginas as yu go nid some ETH to yus dem. Dis na just eksampols, nor bi products wey wi don stamp. Make yu do yor own research!",
5867
"page-get-eth-what-are-DEX's": "Wetin bi DEXs?",
5968
"page-get-eth-whats-eth-link": "Wetin bi ETH?",
60-
"page-get-eth-where-to-buy-desc": "Yu fit buy ETH from ekshanjis abi from wallets diret.",
69+
"page-get-eth-where-to-buy-desc": "Yu fit earn ETH, risiv am from yor peers, abi buy am from ekshanjis and apps.",
6170
"page-get-eth-where-to-buy-desc-2": "Shek wich savis yu fit yus based on wia yu dey live.",
62-
"page-get-eth-where-to-buy-title": "Wia yu go buy ETH",
71+
"page-get-eth-where-to-buy-title": "Wia to get ETH",
6372
"page-get-eth-your-address": "Yor ETH address",
6473
"page-get-eth-your-address-desc": "Wen yu download wallet, e go kreate publik ETH address for yu. Si hau dis go look like:",
6574
"page-get-eth-your-address-desc-3": "Rizin am like yu email address, but insted make yu risiv mail, yu go risiv ETH. If yu wan transfa ETH from ekshanj to yor wallet, yus yor address as di destinashon. Make sure say yu shek am wella bifor yu send am o!",

src/intl/pcm/page-wallets-find-wallet.json

Lines changed: 5 additions & 4 deletions
Original file line numberDiff line numberDiff line change
@@ -49,8 +49,8 @@
4949
"page-find-wallet-token-support": "Token suport",
5050
"page-find-wallet-features": "Features",
5151
"page-find-wallet-security": "Security",
52-
"page-find-wallet-smart-contract": "Smart contract",
53-
"page-find-wallet-check-out": "Check out",
52+
"page-find-wallet-smart-contract": "Smart kontrat",
53+
"page-find-wallet-check-out": "Shek out",
5454
"page-find-wallet-info-updated-on": "info wey dey updated on",
5555
"page-find-wallet-showing-all-wallets": "To dey show all di wallets",
5656
"page-find-wallet-showing": "As e dey show",
@@ -81,7 +81,7 @@
8181
"page-find-wallet-feature-filters": "Feature filtas",
8282
"page-find-wallet-footnote-1": "Wallets wey dem list for dis page nor get official endorsements, and dem dey provided only for informashional purposes.",
8383
"page-find-wallet-footnote-2": "Di wallet projects don already provide dia diskripshon demsefs.",
84-
"page-find-wallet-footnote-3": "Wi add prodcuts to dis page based on di kriteria wey dey awa<a href=\"/contributing/adding-wallets/\"> listin policy</a>. If yu go like add new wallet,<a href=\"https://github.com/ethereum/ethereum-org-website/issues/new?assignees=&labels=wallet+%3Apurse%3A&template=suggest_wallet.yaml&title=Suggest+a+wallet\" target=\"_blank\"> you fit raise issue for di GitHub</a>.",
84+
"page-find-wallet-footnote-3": "Wi add products to dis page based on di kriteria wey dey inside awa<a href=\"/contributing/adding-wallets/\"> listin policy</a>. If yu go like add new wallet,<a href=\"https://github.com/ethereum/ethereum-org-website/issues/new?assignees=&labels=wallet+%3Apurse%3A&template=suggest_wallet.yaml&title=Suggest+a+wallet\" target=\"_blank\"> yu fit raise issue for di GitHub</a>.",
8585
"page-find-wallet-mobile": "Mobile",
8686
"page-find-wallet-mobile-desc": "Wallet wey get mobile apps",
8787
"page-find-wallet-desktop": "Desktop",
@@ -90,5 +90,6 @@
9090
"page-find-wallet-browser-desc": "Wallets wey get browser Eksepshon",
9191
"page-find-wallet-device": "Device",
9292
"page-find-choose-to-compare": "Make yu shuse to kompia",
93-
"page-find-wallet-choose-features": "Shuse features"
93+
"page-find-wallet-choose-features": "Shuse features",
94+
"page-find-wallet-reset-filters": "Make yu reset filters"
9495
}

src/intl/pcm/page-wallets.json

Lines changed: 1 addition & 1 deletion
Original file line numberDiff line numberDiff line change
@@ -28,7 +28,7 @@
2828
"page-wallets-keys-to-safety": "Key wey you fit yus kip yor crypto safe",
2929
"page-wallets-manage-funds": "One App wey yu fit manaj yor funds",
3030
"page-wallets-manage-funds-desc": "Yor wallet go show yor balans, transashon history and e go give yu hau you fit take send/risiv funds. Some wallet dey do more things.",
31-
"page-wallets-meta-description": "Wetin yu nid sabi yus Ethereum wallets for.",
31+
"page-wallets-meta-description": "Wetin yu nid sabi yus ethreum wallets for.",
3232
"page-wallets-meta-title": "Ethereum wallets",
3333
"page-wallets-mobile": "Mobile aplikashons wey fit make yu asess yor money from anywia",
3434
"page-wallets-more-on-dapps-btn": "More on dapps",

src/intl/pcm/page-what-is-ethereum.json

Lines changed: 1 addition & 1 deletion
Original file line numberDiff line numberDiff line change
@@ -65,7 +65,7 @@
6565
"page-what-is-ethereum-explore-applications": "Kome shek aplikashons",
6666
"page-what-is-ethereum-learn-defi": "Kom learn about DeFi",
6767
"page-what-is-ethereum-who-runs-ethereum-title": "Who dey run Ethereum?",
68-
"page-what-is-ethereum-who-runs-ethereum-desc-1": "Ethereum nor dey unda di kontrol of any paticula pipol abi tin. E dey exist anytaim wen komputas wey konet dey run software wey dey follow d Ethereum protocol and dey add to di Ethereum blockchain. Ish of dis komputas dem sabi as node. Anybody fit run nodes, aldoh if yu wont patisipate for sikurin di netwok, yu go nid stake ETH (Ethereum’s native token). Anybody wey get 32 ETH fit do dis without any pamishon.",
68+
"page-what-is-ethereum-who-runs-ethereum-desc-1": "Ethereum nor dey unda di kontrol of any paticula pipol abi tin. E dey exist anytaim wen komputas wey konet dey run software wey dey follow d Etereumd protocol and dey add to di Ethereum blockchain. Ish of dis komputas dem sabi as node. Anybody fit run nodes, aldoh if yu wont patisipate for sikurin di netwok, yu go nid stake ETH (Ethereum’s native token). Anybody wey get 32 ETH fit do dis without any pamishon.",
6969
"page-what-is-ethereum-who-runs-ethereum-desc-2": "Even di Ethereum sorse kode nor dey kome from one singol entity. Anybody fit sujest shanges to di protokol and diskus upgrades. Dem get plenti implimentashon of di Ethereum protocol wey dey come from independent organizashons for diferen programin languaj, and dem usually dey built for di open and dey enkoraj kontribushons from di komunity.",
7070
"page-what-is-ethereum-run-a-node": "Run node",
7171
"page-what-is-ethereum-smart-contract-title": "What are smart contracts?",

0 commit comments

Comments
 (0)