|
9 | 9 | "page-get-eth-cex-desc": "Ekshanj na biznes wey go alow yu buy crypto wit normal money. Dem get pawa on top any ETH wey yu buy ontil yu send am go yor own wallet.",
|
10 | 10 | "page-get-eth-checkout-dapps-btn": "Shek dem dapps",
|
11 | 11 | "page-get-eth-community-safety": "Komunity posts on sekurity",
|
12 |
| - "page-get-eth-description": "Gofament of kompany nor dey kontrol Ethereum abi ETH - dem dey desentralize. E mean say ETH's dey open for evryone to yus.", |
| 12 | + "page-get-eth-description": "Any singol organizashon nor dey Ethereum - im dey desentralize.", |
13 | 13 | "page-get-eth-dex": "Desentralize ekshanj (DEXs)",
|
14 |
| - "page-get-eth-dex-desc": "If yu wont dey kontrol, make yu buy ETH peer to peer. Wit DEX yu fit trade am and yu nor go give any kompany yor money.", |
| 14 | + "page-get-eth-dex-desc": "If you wont more control join, buy ETH make yu yus smart kontrats. Wit one DEX yu fit trade digital assets witout givin kontrol of yor money to one sentralize kompany.", |
| 15 | + "page-get-eth-peers": "Make yu risiv ETH from una peers", |
| 16 | + "page-get-eth-peers-desc": "Wons yu don get one Ethereum akant, all yu nid do na make yu shia yor address to bigin dey send and to dey risiv ETH (and oda tokens) peer-to-peer.", |
| 17 | + "page-get-eth-staking": "Staking rewards", |
| 18 | + "page-get-eth-staking-desc": "If yu don get som ETH bifor, yu fit dey make more money as yu dey run one validator node join. Dem go pay yu for doing dis verifikashon wok for ETH.", |
| 19 | + "page-get-eth-earn": "Mak yu earn ETH", |
| 20 | + "page-get-eth-earn-desc": "Yu fit dey earn ETH if yu dey wok for DAOs abi kompany wey dey pay crypto, dey win bounties, dey find software bugs and more join.", |
| 21 | + "page-get-eth-daos-link-desc": "Make yu learn about DAOs", |
| 22 | + "page-get-eth-cex-link-desc": "See one list for ekshanj", |
| 23 | + "page-get-eth-staking-link-desc": "Make yu learn more on how to dey stak", |
15 | 24 | "page-get-eth-dexs": "Decentralized exchanges (DEXs)",
|
16 | 25 | "page-get-eth-dexs-desc": "Desentralize ekshanj na open market for ETH and oda tokens. Dem dey konet buyers and sellers straight.",
|
17 | 26 | "page-get-eth-dexs-desc-2": "Insted make yu yus anoda pesin to safeguard funds on top yor transakshons, dem dey yus kode. De seller ETH go komot wen de payment don konfam. Na dis kain kode dem dey koll smart kontract.",
|
18 |
| - "page-get-eth-dexs-desc-3": "E mean say dem nor dey look yor lokashon. If pesin dey sell wetin yu wont buy and dem fit kolet money wey yu fit pay, una go run di transakshon. DEXs fit let yu buy ETH wit oda tokens, Papal abi even if na kash you hold.", |
| 27 | + "page-get-eth-dexs-desc-3": "Dis mean sey small geographical blokaj fit dey pass sentralize alternatives. If one person dey sell wetin yu wont and gri for one payment metod yu fit provide, yu fit kontinu.", |
19 | 28 | "page-get-eth-do-not-copy": "Eksampol: Nor kopy am",
|
20 | 29 | "page-get-eth-exchanges-disclaimer": "Na hand wi take kolet dis info. If yu si say somtin nor koret, let us sabi for",
|
21 |
| - "page-get-eth-exchanges-empty-state-text": "Enta di kountry wey yu dey stay to si one list of wallets and ekshanjis wey yu fit yus buy ETH", |
| 30 | + "page-get-eth-exchanges-empty-state-text": "Enta yor kountry wey yu dey stay to see list of ekshanj wey yu fit yus", |
22 | 31 | "page-get-eth-exchanges-except": "Eksept",
|
23 | 32 | "page-get-eth-exchanges-header": "Wich kountry you dey stay?",
|
24 | 33 | "page-get-eth-exchanges-header-exchanges": "Eshanjis",
|
25 | 34 | "page-get-eth-exchanges-header-wallets": "Wallets",
|
26 |
| - "page-get-eth-exchanges-intro": "Ekshanjis and wallets get som place wia dem fit sell crypto.", |
| 35 | + "page-get-eth-exchanges-intro": "Ekshanj get some places yu nor fit sell crypto to. Dis na na list wey dey show savis wey dey operate for ish kountry. Endorsement nor dey inside hia - make yu do yor own research!", |
27 | 36 | "page-get-eth-exchanges-no-exchanges": "Nor vex, wi nor sabi any ekshanjis wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu sabi, make wi sabi",
|
28 | 37 | "page-get-eth-exchanges-no-exchanges-or-wallets": "Nor vex, wi nor sabi any ekshanjis wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu sabi, make wi sabi",
|
29 | 38 | "page-get-eth-exchanges-no-wallets": "Nor vex, wi nor sabi any wallets wey fit alow yu buy ETH from dis kountry. If yu do, make wi sabi",
|
|
36 | 45 | "page-get-eth-hero-image-alt": "Make yu get ETH hero imaj",
|
37 | 46 | "page-get-eth-keep-it-safe": "Make yu kip yor ETH safe",
|
38 | 47 | "page-get-eth-meta-description": "Hau yu fit buy ETH based on wia yu dey live and hau yu go take kip am.",
|
39 |
| - "page-get-eth-meta-title": "Hau yu fit buy ETH", |
| 48 | + "page-get-eth-meta-title": "How yu fit get ETH", |
40 | 49 | "page-get-eth-need-wallet": "Yu go nid wallet to yus one DEX.",
|
41 | 50 | "page-get-eth-new-to-eth": "Yu dey new to ETH? Here na wetin fit make yu stat.",
|
42 | 51 | "page-get-eth-other-cryptos": "Make yu buy wit oda crypto",
|
43 |
| - "page-get-eth-protect-eth-desc": "If yu get plan to buy plenty ETH yu go wont kip am for wallet wey yu get kontrol ova, nor bi ekshanj. Bikos hackers dey target ekshanj. If dem enta, yu fit luz yor money. But na only yu get kontrol of yor wallet.", |
44 |
| - "page-get-eth-protect-eth-in-wallet": "Protet yor ETH inside wallet", |
| 52 | + "page-get-eth-protect-eth-desc": "One of di ogbonge features for Ethereum bi sey yu go dey kontrol yor own asset as yu dey manaj yor own akant. Dis mean sey yu nor nid trust anoda person wit yor asset, and yu dey safe from anoda person wey want do wayo, goin luzin everytin wey yu get. Howeva, im also mean sey na yu dey in sharge for yor own sekurity.", |
| 53 | + "page-get-eth-protect-eth-in-wallet": "Make yu kip yor ETH for yor own wallet", |
45 | 54 | "page-get-eth-search-by-country": "Mak yu search by kountry",
|
46 |
| - "page-get-eth-security": "But e mean say yu gat take di sekurity of yor money sirios. Wit ETH, yu nor dey trust bank to helep yu look afta yor money, na yorsef yu go trust.", |
| 55 | + "page-get-eth-security": "Dis mean sey yu nid to take di sekurity for yor money wella. Wit ETH, yu nor dey trust bank abi kompany to look afta yor assset, na yu dey do dat for yorsef.", |
47 | 56 | "page-get-eth-smart-contract-link": "More on smart kontracts",
|
48 | 57 | "page-get-eth-swapping": "Swap yor tokens for anoda pesin ETH. And vice versa.",
|
49 | 58 | "page-get-eth-try-dex": "Try one DEX",
|
50 | 59 | "page-get-eth-use-your-eth": "Yus yor ETH",
|
51 | 60 | "page-get-eth-use-your-eth-dapps": "Nau wey yu get some ETH, shek some Ethereum aplikashon (dapps). Dem bi dapps for finans, soshial media, gamin and plenti difren kategoris.",
|
52 | 61 | "page-get-eth-wallet-instructions": "Folow wallet instrushon",
|
53 |
| - "page-get-eth-wallet-instructions-lost": "If yu luz asess to yor wallet, yu go luz all yor money. Yor wallet supose to give yu instrukshon on hau yu fit take afoid dis. Make sure say yu folow doz instrukshons well -- norbody gor fit helep yu if yu luz asess to yor wallet.", |
| 62 | + "page-get-eth-wallet-instructions-lost": "If yu luz kontrol of yor akant, yu go luz yor money. Yor wallet supose tell yu how to dey protect am. Make yu dey folow dem kiafuly - for plenti cases, nor one fit helep yu if yu nor fit enta yor akant.", |
54 | 63 | "page-get-eth-wallets": "Wallets",
|
55 | 64 | "page-get-eth-wallets-link": "More on wallets",
|
56 | 65 | "page-get-eth-wallets-purchasing": "Some wallet fit alow yu buy crypto wit yor debit/credit kard, even bank transfer abi Apple Pay. Im dipend on wia yu dey live.",
|
57 |
| - "page-get-eth-warning": "Dis DEXs nor bi for beginnas as yu go nid some ETH to yus dem.", |
| 66 | + "page-get-eth-warning": "Dis dem DEXs nor dey for biginas as yu go nid some ETH to yus dem. Dis na just eksampols, nor bi products wey wi don stamp. Make yu do yor own research!", |
58 | 67 | "page-get-eth-what-are-DEX's": "Wetin bi DEXs?",
|
59 | 68 | "page-get-eth-whats-eth-link": "Wetin bi ETH?",
|
60 |
| - "page-get-eth-where-to-buy-desc": "Yu fit buy ETH from ekshanjis abi from wallets diret.", |
| 69 | + "page-get-eth-where-to-buy-desc": "Yu fit earn ETH, risiv am from yor peers, abi buy am from ekshanjis and apps.", |
61 | 70 | "page-get-eth-where-to-buy-desc-2": "Shek wich savis yu fit yus based on wia yu dey live.",
|
62 |
| - "page-get-eth-where-to-buy-title": "Wia yu go buy ETH", |
| 71 | + "page-get-eth-where-to-buy-title": "Wia to get ETH", |
63 | 72 | "page-get-eth-your-address": "Yor ETH address",
|
64 | 73 | "page-get-eth-your-address-desc": "Wen yu download wallet, e go kreate publik ETH address for yu. Si hau dis go look like:",
|
65 | 74 | "page-get-eth-your-address-desc-3": "Rizin am like yu email address, but insted make yu risiv mail, yu go risiv ETH. If yu wan transfa ETH from ekshanj to yor wallet, yus yor address as di destinashon. Make sure say yu shek am wella bifor yu send am o!",
|
|
0 commit comments